MusicaEU.Info❤ Bienvenido a Portal de Musica Gratis.

New Religion Ft Asake - Olamide - Afro - La Mejor Musica Cristiana 2024 Cancion de Olamide, Musica Cristiana Gratis para empezar el dia Bendecidos, Hermosas Alabanzas y Adoracion para Adorar a Dios Padre todo Poderoso.

Top Canciones de: Olamide

New Religion Ft Asake - Olamide Lyrics


"New Religion" lyrics Olamide & Asake Lyrics "New Religion"

[Asake:]
Olomi wombe o
Ko de ye koma lobe
Lifestyle Agba baller
R.I.P to Pele
Dribble like Maradona
Baby malosonta
Nobody to ta
Lagos to Minnesota
No cap
Nobody wey dey hotter
I no fit
No fit do mediocre
O ri Balenciaga
I got moves like jagger
I know jago I know jaga
No dey follow me dey taka
New religion eckankar
Premium be the swagger
No send no baga
Nfana ibaga
It be like say dem dey gather oh
For my matter oh
I get the magic
Abracadabra oh

[Olamide:]
Wo black face lo ko hard life, I just dey chop life
No stressing living soft life
I don't know how I survive this tour life
Girls weh want get my baby reach 4/5
Every word weh de come out of my mouth
I de monetize am baba I no get energy
And I can't really shout and I can't really mtcheww wo
Mio shakomo remedy
Cash money cash Moolah
Cash in cash out baby why should I
Catch feelings more than a flight baby cancel am
E de pain me like blackface and tribunal
Wo! I too soft like puff puff
And my bank alert bad, you go mad you go off
Guy you better wear glove
Before you touch am
It dey hot it dey smoke it dey burn

[Asake:]
Olomi wombe o
Ko de ye koma lobe
Lifestyle Agba baller
R.I.P to Pele
Dribble like Maradona
Baby malosonta
Nobody to ta
Lagos to Minnesota
No cap
Nobody weh de hotter
I no fit
No fit do mediocre
O ri Balenciaga
I got moves like jagger
I know jago I know jaga
No dey follow me de taka
New religion eckankar
Premium be the swagger
No send no baga
Nfana ibaga
It be like say dem dey gather oh
For my matter oh
I get the magic
Abracadabra oh

[Olamide:]
Melody pelu harmony pelu peace nikan nimo fe
I no get strength to be fair
No intruding my private affair
Be you family or my friend
Oya pause shoti gbo scores
Nigga of course why you come dey pompous
Flow so delirious stupendous
And the opps they envious
They can't be us
I accept say I change me I no be same guy
I de push P everyday I be game guy
Only dead fish goes with the flow dead guy
No de whine me I no de joke omo take time
Travel all around the globe, obo do oyinbo
We dey take pictures, we dey strike we dey pose
My G my shit really fly, too dope
And the girls sniffing on my body like dem dey do coke



New Religion Ft Asake » Olamide Letras !!!
ANUNCIOS PUBLICITARIOS

¿Cantantes y Grupos de Música?
A continuación te presentamos un listado de enlaces a los generos, artistas, grupos y canciones de Música Gratis. y que se encuentran en orden alfabético...
1.Si consideras que falta algun artista o cancion, escríbenos un correo electrónico ESCRIBE AQUI o deja un comentario. Iremos añadiendo sus pedidos a esta lista con sus letras y acordes musicales. ¿Te gusta la música? Aquí puedes oírla.
2.Existen muchas páginas de Música OnLine y los músicos también tienen las suyas. Y gracias a Nuestra Web puedes ver concierto, entrevistas, actuaciones, biografía y videoclips en línea.

¿Quiénes son los artistas más importantes del 2024?
Para muchas personas que no quieren salir de casa pero desean disfrutar de la música MP3 en la comodidad del hogar esta es una fantástica opción para obtener lo más nuevo del 2024, escuchar y disfrutar música sin tener que suscribirse ni pagar un centavo, con tan solo poner la información correspondiente a su búsqueda.