MusicaEU.Info❤ Bienvenido a Portal de Musica Gratis.

Remember - Olamide - Afro - La Mejor Musica Cristiana 2024 Cancion de Olamide, Musica Cristiana Gratis para empezar el dia Bendecidos, Hermosas Alabanzas y Adoracion para Adorar a Dios Padre todo Poderoso.

Top Canciones de: Olamide

Remember - Olamide Lyrics


Raaah I go by the name Special
Olamide on this one with kayswitch
Do not underrate us
Cos you don't know what we will do
Move move

Back when they hating me
Remember me stop underrating me
Remember
Girls na dating me
And dem na wanna affiliate with me
Remember?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
Remember?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
Remember?

See nigba ti mo broke won mo mi
Na party boys get my number alla dem ah call
Dem no bi friend but dem act like I'm thier hommy
Batti boys se mo jor omo mommy
Back then when me sing dem ma yarn
Coming from afar when dey see me dem ma run
Dem chat shit say mi no know whatta guan
Now see me na, see me na see ma na
Ah owo tutun everyday
Aso tutun everyday
Bata tutun everyday
Show tutun everyday
Oh yea am getting paid
Oh mo ti elevate
See me now
Bad man
Shii ehn heavy weight
See my lion king na we dey run the town
Lagos belongs to us
Hmm Jagaban

Back when they hating me
Remember me stop underrating me
Remember
Girls na dating me
And dem na wanna affiliate with me
Remember?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
Remember?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
Remember?

Igba ti mo l'owo pelu aso ti n ma change
Olorun ti ba mi se nisin woni mo ti change
Oshey eruku toh package
To n ba rimi ti mo bo nisin won ma re-arrange
Emi l'agba awo to n fi ase mu omi
I never reach imo land before but dem know me
Awon aboki ko mi je, mi o de gbo hausa
Bo n gbo yoruba rapper imi w'ani barawo bansa
Rasta!
You know say me na bad man rasta!
Don’t you call me a acting man mana rasta!
Me na bad mana rasta!
Your smile bank account getting fast man
I no get answer to all your questions
Am all about my success, no question

Back when they hating me
Remember me stop underrating me
Remember
Girls na dating me
And dem na wanna affiliate with me
Remember?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
Remember?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
Remember?

Big up to all my friends and fans and family
Big up to all the girls, Ann and charity
Big up to people wey I love in all the vantity
They want to see me fall but no gravity
Demma hypocrite Hypocrite!
Dem ma laugh with you now and frown at your back
Tell dem ma hypocrite Hypocrite!
Dem ma chop with you now and start telling about
No bi so!
No bi so!
Dey wanna hold us slow
No bi so!
No bi so!
See as the thing dey go
I thank God for the dollars in the bank
I thank God say my brother na Dbanj
I thank God for the kind of life i'm living
I remember that was in the plan
Me tell them

Back when they hating me
Remember me stop underrating me
Remember
Girls na dating me
And dem na wanna affiliate with me
Remember?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
Remember?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
Remember?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me

Olamide Kayswitch

Remember » Olamide Letras !!!
ANUNCIOS PUBLICITARIOS

¿Cantantes y Grupos de Música?
A continuación te presentamos un listado de enlaces a los generos, artistas, grupos y canciones de Música Gratis. y que se encuentran en orden alfabético...
1.Si consideras que falta algun artista o cancion, escríbenos un correo electrónico ESCRIBE AQUI o deja un comentario. Iremos añadiendo sus pedidos a esta lista con sus letras y acordes musicales. ¿Te gusta la música? Aquí puedes oírla.
2.Existen muchas páginas de Música OnLine y los músicos también tienen las suyas. Y gracias a Nuestra Web puedes ver concierto, entrevistas, actuaciones, biografía y videoclips en línea.

¿Quiénes son los artistas más importantes del 2024?
Para muchas personas que no quieren salir de casa pero desean disfrutar de la música MP3 en la comodidad del hogar esta es una fantástica opción para obtener lo más nuevo del 2024, escuchar y disfrutar música sin tener que suscribirse ni pagar un centavo, con tan solo poner la información correspondiente a su búsqueda.